Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Rilwan Agbomeji
Jaduga boys wey people dey talk say na bandits don kidnap Ambassador Bashir Isa Gusau, North-West Youth Leader for Tinubu/Shettima campaign for Zamfara State.
Di mata first show for public afta security analyst Bakatsine post am for X on Thursday.
According to di post, pass 30 Jaguda boys waka enter Gusau house for Gusau town, gbab am as di gbebe dey happen.
Gusau family dey distressed like dis as di gbege happen for dia front.
Bakatsine still add say dem alert security pipo quick quick, but till now dem never fit locate di man.
Written by: News Editor 1
campaign organisation news Nigeria political news Tinubu-Shettima campaign Tinubu-Shettima campaign update Tinubu-Shettima supporters youth leader kidnapped Zamfara politics news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025