By: Esther Ayoola
Ondo State gorment and dia mehn don dey clear field to celebrate di state 50th anniversary, as Governor Lucky Aiyedatiwa declare pipo cantered development plan.
Na for TV sit don tuk for Akure, di govo drop updates about di state Golden Jubilee, dat, dem dey spend money for key projects.
Baba Aiyedatiwa say, Ondo gornment dey invest for important things like roads and buildings, town renewal, healthcare, schools, and agriculture.