Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nigerian Education Loan Fund don extend dia application deadline for 2025/2026 school year go February 27, 2026.
According to report, say dem shift am from di original January 31, 2026, to give students more time to submit dia applications.
Untop yarnings with tori pipo, NELFUND Director of Strategic Communications, Oseyemi Oluwatuyi, say, dem wan make sure no eligible student miss di chance.
Untop di joinbodi conference, Di Managing Director, Akintunde Sawyerr, add tuks, say the extension show how NELFUND dey serious about making education available for everybody.
Written by: News Author
Loan Application Deadline NELFUND Loans Nigeria Enterprise Loan Fund Small Business Loans Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025