National

Imams Beg Gornment, Citizens To Join Hand To Fight Terrorism

todayFebruary 2, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Islamic preachers for Nigeria like dis beg wi gornment oh, say biko nu, dat make gorment try to work closely with religious leaders to fight terrorism.

Say normally everybodi suppose join hand, dat, e go hellep promote peace, stop people from turning to bad beliefs, and protect communities.

Dem call on everybody make dem support dis kind teamwork to keep everywhere safe as dem run dia three days annual conference for Ondo state.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app