Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State Gornment like dis dey beg truck, tanker drivers to stop driving wawawa, say make dem try to follow traffic laws and speed limits.
Special Adviser to Govo Babajide Sanwo-Olu on Transportation, Sola Giwa ni dey yan dis one on Sunday for Lagos afta one CNG truck cause askident for Apakun Bridge, inward Oshodi.
Di crash involve di heavy-duty truck and one private car, and na speeding cause am.
Giwa warn say gornment no go spare anybodi wey dey endanger human lives with reckless or unlawful driving.
Written by: News Author
Tanker Drivers Lagos Traffic Safety Nigeria Truck Drivers Warning
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025