Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nigerian Army don wire ogbonge warning, say make Nigerians comot body from drug abuse and other bad behaviour, as Combat Service Support Corps celebrate WASA 2025 for Barracks, Sabo Yaba, Lagos.
Di event gather officers, soldiers, families and visitors, with fine cultural dance from Yoruba, Hausa and Igbo people, even arrange konfam award give dia correct soldiers, inter-corps tug of war, and gift to 20 widows of fallen soldiers.
As im take tuk for di occasion, Chief of Army Staff, Lt Gen Waidi Shaibu, say tough for Nigerian Army, especially logistics and support, but dis dem go correct for di news year.
Written by: News Author
Corp Service Support Day Lagos Barracks NIGERIAN ARMY
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025