Sports

FIFA Presido Begin Waka To Stop Russia Football Ban

todayFebruary 3, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

FIFA president Gianni Infantino don drop yarns say, time don reach to remove Russia from football ban.

You sabi say, FIFA banned Russia since dem enter war with Ukraine for 2022.

Infantino say, di ban nor hellep anybodi, say, instead e only bring more disappointment and hatred.

Di FIFA president dey yarn dis one for TV sit don tuk say, make dem begin allow Russia players to play football for other country, say dat one sef go hellep ease di tension.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app