Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Justice Emmanuel Subilim for National Industrial Court don stop NLC, TUC, and three oda groups from any strike or protest for now.
Di order come afta FCT Minister, Nyesom Wike, and FCTA go court to block di mass protest wey dem plan for 3rd February.
Court also tell security agencies make dem make sure say law and order no collapse.
Recall, NLC and TUC tuk say make workers continue strike because dia lawyer, Femi Falana, don appeal di last court ruling.
Written by: News Author
Nigerian Labour Congress NLC Nigeria Trade Union Congress TUC Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025