National

IGP Explain How Naija Police Go Take Sharpen Dia Skills For Peace-Keeping

todayFebruary 3, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Oga Inspector General of Police Kayode Egbetokun say Naija Police go need focus more on specialised skills for peace-keeping work, dat, na wetin dem go dey do moving foward.

IGP explain say, nowadays, di work dey hard police to do peace keeping because of terrorist threats, violent extremism, organised crime and digital wahala.

Egbetokun drop dis yarnings yesterday for one two-day lecture wey Naija Police do with Nigerian Institute of International Affairs (NIIA).

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app