Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say Six pipo ni kpai, while 23 others get wunjury for one road crash wey happen near Four Square Camp for Lagos–Ibadan Expressway.
FRSC Public Relations Officer Odunsin Afolabi ni convastae dis one, say di askident hapun around 11:27 am, and dia rescue team reach di scene in just two minutes.
Afolabi Yanyanpu say na one trailer speeding and fatigue, ni cause di crash.
Di FRSC tuk tuk, also warn make pipo not to carry cattle and passengers together because e fit lead to more askident and death.
Written by: News Author
Federal Road Safety Corps FRSC Lagos Ibadan Expressway Road accident Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025