Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Arsenal don konfamat demself for Carabao Cup final afta dem beat Chelsea 1‑0 for Emirates Stadium on Tuesday night.
Di match no too get chance, but for last minute of six minutes added time, late goal from Kai Havertz ni wunjure Chelsea for ground.
Dis goal give Arsenal di 1‑0 win for di match and 4‑2 for aggregate, make Chelsea cry beta style.
Written by: News Author
ARSENAL Arsenal vs [Opponent] Carabao Cup Kai Havertz
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025