Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
US and Iranian top official say, dem go meet for Oman today to calm tension between di two.
Say Iran Foreign Minister Abbas Araghchi don waka go Muscat for di talks.
For U.S. side, Trump pipo like Steve Witkoff and Jared Kushner go join di meeting, say if nothing come out from dis meeting, war go fit start between di two countries.
Written by: News Author
Diplomatic Talks IRAN U.S.–Iran Relations UNITED STATES
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025