Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Ikorodu City don climb di top of Nigeria Premier League table afta beating Niger Tornadoes 2–0 for home on matchday 25.
Joseph Arumala na him score both goals wey carry Oga Boys reach 41 points, level with Rivers United and Nasarawa United but dem dey ahead on goal difference.
Inside di beta support for Mobolaji Johnson Arena, Ikorodu control di game and show say dem be title contenders.
Written by: News Author
Ikorodu City FC Niger Tornadoes Nigeria Professional Football League NPFL
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025