Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Say Alaafin of Oyo, Oba Akeem Owoade, don dey chest court wahala wey some Oyo princes file against am.
Di princes, Ladigbolu Adegboyega, Owoade Tesleem, Adeyemi Adesina, and Adeyemi Adebayo, dey ask court make stop Oba from some function wey im nor suppose attend.
Dem sti tell court make e no dey act like say e dey below any other Oba for Yorubaland.
Dem say, Alaafin office na very important one, wey get history for Nigeria, West Africa, and beyond.
Written by: News Author
Alaafin Owoade Oyo Kingdom Crisis Oyo Princes Palace Legal Dispute
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025