Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oga Executive Secretary and CEO of Lagos State Security Trust Fund (LSSTF), Dr Ayodele Ogunsan, don wire SMS give gornment, say make dem try to treat campus security for Naija very serious.
E yan dis one for Lagos Campus Security and Safety Summit wey hapun for Lagos State University College of Medicine, wia im go give safety boots and motors.
Say di summit bring gornment pipo, security oga, university heads, student dem, and law enforcement together to yarn about how to stop gbege and bad behavior for schools.
Ogunsan tok say, wahala wey dey for campuses na serious one, so e suppose to be national concern.
Written by: News Author
Lagos education sector news Lagos school safety Lagos security reform student safety in Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025