Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Naija and Angola don sign one agreement wey go hellep Nigerians wey get diplomatic or official passport, waka in an out of Angola without visa.
Di deal hapun for Addis Ababa during African Union 39th Ordinary Session.
Naija Minister of Foreign Affairs, Amb Yusuf Tuggar, wey attend di event, say, dis na big step to make cooperation between both countries strong.
Dat E go also make official travel between Naija and Angola easier.
Written by: Ridwan Agbomeji
Angola Nigeria Nigeria Angola diplomatic relations Nigeria Angola visa-free agreement
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026