By: Esther Ayoola
Say, FIFA never still tuk anytin about di petition wey Naija Football Federation (NFF) put, dat, DR Congo play ineligible players for last November 2026 World Cup African play-offs,
According to report, Nigerians waiting on Monday na another level, because di intercontinental play-offs go happen from March 26 to 31 for Mexico.
But unto update, NFF Presido Ibrahim Gusau tuk for social media, say dem never hear from FIFA.
For NFF say dem don do dia part, na for FIFA to respond ni remain.