Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Millions of Muslims and Christians for di world don start dia special spiritual time today.
Muslims don ready for Ramadan, wey dem go fast from morning till night, pray more, and do plenty charity.
Christians wey dey observe Lent, go also dey pray, do penance, and control demself till Easter.
Saudi Arabia sef don konfamate dis doings, say dem don see di new moon, so Ramadan 1447 go start today, Wednesday.
Believers don get ogbonge advise to follow di fasting time, wey dia local area or country don set for dem.
Written by: News Author
Lent 2026 Muslims and Christians Prayer Ramadan 2026 Ramadan and Lent
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026