Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Lagos State deputy govo, Obafemi Hamzat, don advise Muslims and Christians make dem use Ramadan period show empathy, kindness, and good neighbourliness.
Im tuk dis one for Ramadan prayer wey United Muslim Council of Naija, Mushin branch, arrange for Ogba, Lagos.
Hamzat yarn say Ramadan fit hellep Nigerians understand each other wella and make dem become responsible citizens.
E sti remind pipo say true religion go only show, when we dey care for our community and environment.
Written by: News Author
Lagos Islamic events 2026 Muslim leaders advice Nigerian Muslim community Ramadan prayers Lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026