By: Esther Ayoola
Oga Presido of United States, Donald Trump, dey vex wetin nor good say im Joint Chiefs of staff chairmo, General Dan Caine, warn am say, Iran attack fit be big problem.
Trump write for social media on Monday say, Caine believe say Iran get power well, well.”
Washington Post report say Caine tell Trump say dem dey short of important ammo and dat dem nor go fit stand di pressure of Iran.
Say US don use plenti ammo to hellep Israel and Ukraine, so dia stock dey low.