National

How APC Chairmo Package Big Move For Naija Politics

todayFebruary 24, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Di National Chairmo of di All-Progressives Congress (APC), Prof. Nentawe Yilwatda, don officially open di governing board of di Progressives Institute (TPI) to think out ways for 2027 election.

Dis ceremony hapun on Monday for di APC National Secretariat for Abuja.

Yilwatda say, dis move na big step wey go hellep not just di APC but improve Nigerian politics.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app