Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Six people, including one pregnant woman and five final-year nursing students, say ni kpai for one big car askident for Kwara side of Ilorin, Ogbomoso road.
FRSC Kwara commandant, Rosemary Alo, konfam say di askident hapun for Ote area for Kwara.
Alo say, Some of di victims kpai on di spot, while some others kpai for hospital.
Say di five nursing students, na 500-level students wey dey do Open and Distance Learning for one higher institution for Oyo State, say na dia second semester exams dem bin dey write wey dis badness sup.
Written by: News Author
Kwara road accident Ogbomoso accident news Pregnant woman killed Ogbomoso
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026