Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State Gornment, say dem wan begin Phase I of di reconstruction of Ogunnusi Road from Ojodu Berger to Mobil Filling Station Junction for Ikeja and don arrange plans to manage traffic.
Say di Phase I na 4.5 kilometre stretch, and dat di work go last from March 6, 2026 reach February 6, 2027, and no vehicle go fit enter di work zone.
Motorists wey dey go Ijaye or Agege go now follow contraflow for Ojodu Berger bound carriageway.
Another option na to use Dr Nurudeen Olowopopo Way connect Otunba Jobifele Way, Obafemi Awolowo Way and Lateef Jakande Road reach their destination.
Written by: Ridwan Agbomeji
Lagos government shuts Ogunnusi road Lagos road closure announcement Lagos road reconstruction news Lagos traffic update today Ogunnusi road closure Lagos Ogunnusi road rebuilding project
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026