Lagos

Lagos To Host 3rd Edition Of City Art Day

todayMarch 2, 2026 2

Background
share close

Lagos Gallery Weekend (LGW) don announce say dem go hold di 3rd edition of dia city-wide art show from March 5 reach 8, 2026, for Lagos, wey go spotlight di creative energy of di city.

Director of LGW, Sunshine Alaibe, clear dis mata inside tuk tuk sitting for Ikoyi, say di theme dis year na “Art for All,” to make art accessible to everybody.

Say pipo fit see beautiful art work  inside 20 galleries across Yaba, Ikoyi, Victoria Island, and Lekki, dey encourage kontri man and woman to join di Inside Route tour to see artworks and  even meet di artists.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app