Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Governor Babajide Sanwo-Olu say Lagos State gornment go continue to respect retirees and treat dem with dignity, fairness, and equality.
Im tuk dis one during a courtesy visit by PTAD Executive Secretary, Tolulope Odunaiya, for Lagos House, Marina.
Sanwo-Olu also explain oh, say dem don do reforms for pension system to reflect di reality of today so dat retirees go benefit wella.
E add say, im gornment dey serious to make life beta for residents, especially retirees, through fair policies and beta programs.
Written by: Ridwan Agbomeji
Babajide Sanwo-Olu pension promise Lagos retirees welfare Lagos State pension reform Sanwo-Olu retirees package
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026