Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Say Federal Gornment don start campaign to stop alcohol wey dey for small sachets and bottles wey no reach 200ml.
Di ban wey start from January 1, 2026, go stop production, sale, and distribution of sachet and small bottles alcohol.
Untop tuk tuk with tori pipo for Abuja, NAFDAC DG, Professor Mojisola Adeyeye, say dem don do plenty consultation and di ban na because many minors dey drink alcohol.
Written by: Ridwan Agbomeji
alcohol abuse in Nigeria federal government alcohol policy FG ban on sachet alcohol Nigeria sachet alcohol crackdown small sachet alcohol war
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026