First Lady, Senator Oluremi Tinubu don charge state First Ladies to show workings, ensure say dem, dey hellep pipo wey nor too get and ensure economic stability.
Mama Oluremi dey hammar dis mata for di first quarter meeting of di Renewed Hope Initiative coordinators on Thursday.
she challenge dem make dem take bold action to hellep dia states.