Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State House of Assembly don finish investigation on demolitions wey hapun for three water side communities like Makoko, Sogunro, and Oko-Agbon.
Oga Chairmo of di ad hoc committee, Noheem Adams, yarn dis one on Thursday during stakeholders’ meeting for Lagos.
Different community representatives tuk different things, some want compensation, while others dey push for permanent relocation.
Say, di committee go submit all di findings and dia positions to di Speaker and di 40-member assembly go hellep solve di mata.
Written by: Ridwan Agbomeji
lagos assembly demolition investigation lagos house of assembly probe waterside communities demolition lagos
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026