Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Kano State House of Assembly don start impeachment process for Deputy Governor Aminu Gwarzo, dem dey accuse am say e dey misuse office.
Dis yawa dey sup after Governor Abba Yusuf kawa go join All Progressives Congress from New Nigeria People’s Party.
Di Majority Leader, Lawal Dala, carry di motion come for plenary wey Speaker Ismail Falgore dey lead.
Dala talk say dem dey do am follow Section 188 of Nigeria Constitution (1999) wey allow state assembly to impeach deputy governor wey dem find do bad work.
Written by: Ridwan Agbomeji
aminu gwarzo impeachment kano assembly political crisis kano deputy governor impeachment
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026