Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Chief of Army Staff, Waidi Shaibu, don assure pipo wey dey communities wey bandit dey attack for Benue State say make dem stand fit, say dem dey tidy security wella.
Shaibu tuk dis one during im first operational visit to army formations for Makurdi.
E reveal say dem don already deploy more soldiers join di ones wey dey ground to support di operation.
According to am, di extra troops go hellep strengthen security work and protect communities for di state.
Written by: Ridwan Agbomeji
army chief security statement nigeria nigeria security update today nigerian army security news
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026