Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Labour Party 2023 presidential candidate, Peter Obi, don decide say di 2027 general elections go be battle between Nigerians and bad leadership.
Obi tuk dis one for Anambra State as he officially register as member of di African Democratic Congress (ADC) on Saturday.
Di former Anambra govo, wey say im go challenge Presido, Bola Tinubu for 2027, also call on Nigerians make dem join di ongoing online registration for di ADC.
Written by: News Author
Labour Party Nigeria 2027 elections PETER OBI Peter Obi political statement
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026