Labour Party

6 Results / Page 1 of 1

Background

OBODO NAIJA

Obi Ginger Oga Presido Tinubu To Dey One Side For Beta Leader To Rule Naija

By: Esther Daniel Labour Party presidential candidate for 2023 election, Peter Obi, don blast Presido Bola Tinubu again, say make wi presido step aside dat im nor get di doings to solve naija security wahala. Obi yarn dis one for tv sitdown tuk on sunday, dat baba need rest oh. E still tok say no mata how many governors support Tinubu for 2027 election, na hungry and suffering Nigerians go […]

todayJuly 27, 2026 7

obodo oyinbo

E Don Cast As UK Prime Minister Keir Starmer Set To Pack Him Load Comot Office

By : Jolayemi Olajide Di whole UK political ground dey jigijgi, dey shake say Prime Minister Keir Starmer dey wan park im load and gbawadoor, sake of pressure. Junior Education Minister, Jacqui Smith, naim dey sorosoke dis mata, say over thinking kpai di prime minister, Economic pressure everywia Say like all di UK gbeborun dey outside di man house dey for 10 Downing Street, dey wait di man to make […]

todayJune 22, 2026 13

National

Abure Point Finger To Obi, Otti Say Na Dem Scata Labour Party

By: Esther Ayoola Former Labour Party Chairman Julius Abure don accuse Peter Obi and Abia State Governor Alex Otti of causing di leadership crisis wey dey shake di party. Abure, wey tuk for TV sit down tuk on Tuesday, say Labour Party dey peaceful until Obi and Otti carry dia problem come, create caretaker committee for Umuahia. According to am, na dat decision scata di party stability and start di […]

todayJune 10, 2026 11

National

Peter Obi Clear NDC Screening, Say Presidential Race Sti Open For Everybody

By: Esther Ayoola Di 2023 labour party presidential candidate Peter Obi don complete im screening as presidential aspirant under Naija Democratic Congress ahead of 2027 general elections. Afta di screening wey last more than two hours for Abuja, Di former Anambra governor salutate di party, say dem ma  sabi democracy. Na so tori pipo sti carry Goodluck Jonathan contesting mata   stone Obi, according to obi make Jonathan feel free to […]

todayMay 20, 2026 13

National

Labour Party Finally Agree Say Obi Leaving Wunjure Dia Party

By: Esther Ayoola Labour Party finally don admit say di leaving of dia 2023 presidential candidate Peter Obi to oda party really create big space for inside di party. Labour Party National Publicity Secretary, Ken Asogwa, naim dey yarn dis one on Monday during one media sitdon tuk while reacting to Obi alliance with ADC-led coalition ahead of 2027 election. Asogwa say Obi na major force inside the party and […]

todayMay 11, 2026 14

National

Obi Official Say Im Nor Wan Shout, Say Na Nigerian Get 2027 Elections

By: Esther Ayoola Labour Party 2023 presidential candidate, Peter Obi, don decide say di 2027 general elections go be battle between Nigerians and bad leadership. Obi tuk dis one for Anambra State as he officially register as member of di African Democratic Congress (ADC) on Saturday. Di former Anambra govo, wey say im go challenge Presido, Bola Tinubu for 2027, also call on Nigerians make dem join di ongoing online […]

todayMarch 9, 2026 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds