National

Zamfara Governor Dauda Lawal Dump PDP Join APC

todayMarch 10, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Zamfara State Governor, Dauda Lawal, don leave Pipos Democratic Party (PDP) join All Progressives Congress (APC).

For statement on Monday, im media aide, Nuhu Anka, say di decision follow plenty consultations wit stakeholders, elders, and supporters for di state.

DI statement put, say di wahala wey dey inside PDP fit affect governance and progress for Zamfara.

E add say joining APC go give better unity, stability, and cooperation with Federal Government for di benefit of di pipo.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app