Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA) don tell residents not to fear after one four-storey building collapse for Ogba.
Say dia quick action save plenty students and workers for one Comprehensive College, wey dey 11 Adudatu Street.
According to report, dem see school bags, computers, and oda tins scatter for ground, plus two cars wey dey trapped under rubble.
LASEMA say dem monitor di building early an even send warning, and na why nobody loss im life for di collapse.
Written by: Ridwan Agbomeji
Lagos building collapse news Lagos emergency rescue operation LASEMA Ogba building collapse LASEMA save lives Ogba Ogba school building collapse rescue
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026