By: Esther Ayoola
Lagos Deputy Govo, Dr Obafemi Hamzat, don fry im mouth on di way forward for Naija , say na to for senior sabi pipo to leave dia legacy for school mata.
Im tuk dis one for University of Ibadan senior lecturer, Prof. Abimbola Sangodoyin lecture wey wey im do to mark im 70th birthday.
Hamzat say mentoring go hellep young people grow, build trust, beta communication, and reach dia goals, describing di lecturer as top scholar wey don shape plenty engineers.