By: Esther Ayoola
Osun State Govo, Ademola Adeleke, say im dey scent foul play, dat di APC dey threaten to use “federal power” run di next governorship election.
E yarn dis one for one statement wey im tuk, tuk, Olawale Rasheed, release on Sunday.
Adeleke advice di APC to use dia federal power do correct governance, no be to play politics for election.
E accuse APC for Osun dat, na dem dey spoil President Bola Tinubu name, advising dem to play clean politics for di election.