Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Nenadi Usman-led faction of Labour Party say dem go conduct presidential primary election on May 23, 2026 ahead of 2027 general elections.
Dem make dis one afta dia National Executive Council meeting, where dem also fix May 15, 2026 for governorship, National Assembly and State Assembly primaries.
According to dem, dem put di dates to ensure better planning and smooth process.
Written by: News Author
Labour Party faction Nigeria Labour Party primaries 2026 Labour Party primary election date Nigeria political party primaries
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026