Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Chief of Defence Staff, Olufemi Oluyede, on Wednesday for Maiduguri Say na some residents for Borno and Yobe dey support insurgents, say if not, why dem nor dey share informate with security.
Di Army chief yarn dis one afta one four-hour security meeting wey include Army Chief Waidi Shuaibu and Operation Hadin Kai commander Abdulsalam Abubakar, as dem review how Boko Haram and ISWAP sti dey operate.
According to am, on new plans, na to do collabo with communities, doing beta join bodi with communities, sharing ogbonge informate of security element moving forward.
Written by: News Author
Borno Yobe security update CDS Oluyede Boko Haram fight Nigeria military against Boko Haram
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026