By: Esther Ayoola
Officers, dat is olokpa of di lagos police command don do join body patrol with Naija military to check mate every every for di Eid el fitr celebration.
Say dis convoy sef na di commisoner of police Olohundare Jimoh ni lead di team enter some corners for Lagos on Thursday.
For di police commissioner say, di major aim na to make sure say every wia dey safe for di salah celebration