Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Former Kano State govo Rabiu Musa Kwankwaso like dis now don catapult imself comot di New Nigeria People’s Party with immediate effect.
E tok dis one for statement on Sunday say di decision no easy at all, but based on di move to save naija need new alignment na im make am comot di parti.
Kwankwaso explain say e need join another platform wey go give am beta chance to make real change for di country.
E still thank party leaders, including chairman Ajuji Ahmed, for all di support dem give am during im time for di party.
Written by: Ridwan Agbomeji
ELECTION political party Politics
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026