OBODO NAIJA

ADC Chairmo Pikin, Blessing Onuh, Join Tinubu Re-election Campaign

todayMarch 29, 2026 4

Background
share close

ADC National Chairmo Senator David Mark, pikin, Hon. Blessing Onuh, don join front line to support President Bola Tinubu re-election.

she put for statement on Saturday say D.G. of Take Action Campaign Organisation wey dey push Tinubu second term, Tony Nwulu, don present her appointment letter and dat she go be National Woman Leader.

Onuh pledge say she go work hard to make sure Tinubu win, even as her papa still dey lead ADC opposition coalition.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app