Lagos Gofment Finally Agree Say Lagos Dirty Nor Be Today Mata
By: Mariam Ajayi Lagos State Gornment don finnally confess say dirty take full lagos, dia mind dey shake, say operational wahala dey ground. Na oga Commissioner Tokunbo Wahab yarn dis one as im dey reply the 2027 ADC gofnorship candidate, Gbadebo Rhodes-Vivour, wey bin criticize dem say everywia for Lagos dey smell like soakaway because of waste and flood. Rhodes-Vivour bin fire di lagos state gorment inside TV sit down […]