Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Olabisi Onabanjo University SUG don accuse police for Oru-Ijebu say, dem go beat dia leaders and fire gun for students wey no carry weapon.
Di SUG explain, say di jogolo start, afta dia legal director go police station to check why police arrest some of dia students under “unclear and questionable” circumstances.
According to di SUG, police physically assault, kick, choke, and manhandle di Legal Director, con sti slap student wey dey with di legal rep.
Police tuk, tuk, Oluseyi Babaseyi, sha, deny di claims, say dem nor detain any student, but SUG call di action “gross violation of human dignity and di rule of law.”
Written by: News Author
Olabisi Onabanjo University Oru-Ijebu Police Police Brutality Nigeria Student Protest Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026