National

Ondo Gorment Campaign Against Political Jaguda Boys

todayMarch 30, 2026 2

Background
share close

By: Esther Ayoola

Ondo State Gornment don raise alarm, condemn as some pipo dey tear political campaign materials across di state.

Senior Special Assistant to di Governor on Signage & Advertisement, Yomi Oyekan, tuk dis on Monday say some political actors dey destroy rival candidates materials on purpose.

Di Ondo Gornment dey say na serious crime wey dey threaten democracy and fair competition, and dem get intelligence on those wey do dis badness.

Like dis say, dem don alert security agencies make dem investigate and take action against di culprits.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app