By: Esther Ayoola
Di Federal Capital Territory Police Command, like dis don start dia 2026 National Police Day celebrations with big cleaning exercise and free medical outreach for Abuja on Monday.
Oga Commissioner of Police, Professor Ahmad Sanusi naim by imself lead di team say police nor dey fear social service.
Oga Sanusi explain say di cleaning exercise na to sti show pipo of di Naija decision headquarters say, dem ready to serve dem untop policing.