Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Di new Lagos state police commissioner, Tijani Fatai don run ogbonge meeting with stakeholders for di state to promise say dem go run policing wella for di state.
Baba commissioner of police give dis assurance as part of packages to run di national police week, 2026.
Di gathering involve all di different characteristics of human beings wey dey stay Lagos, na so oga Fatai take fry im mouth tuk say dem go do dia best as police with beta collabo from di society.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026