By: Esther Ayoola
Lagos State Govo, Babajide Sanwo-Olu, don approve di release of 43 inmates from correctional centres across Lagos State on Monday, to hellep reduce overcrowding.
Attorney-General and Commissioner for Justice, Lawal Pedro, say di release sef don show Gornment commitment to justice, fairness, and proper rehabilitation for inmates.
Di inmates wey sti get prison sentence normally, say dem carefully check dia character according to legal and administrative rules, and before di release
Pedro also tuk say Lagos dey renovate correctional centres telling Federal Gornment to join body for di mata.