Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Di Lagos State Gornment don clear di air say, nor be true dat, Governor Babajide Sanwo-Olu and President Bola Tinubu dey fight.
Di state Commissioner for Information, Gbenga Omotoso, yarn dis one, for one media sitdon tuk tuk on Tuesday, say all those gist na speculation.
Omotoso tuk say, “How person go tuk say no future dey for him house? Di President sef be like father to Sanwo-Olu, so all those wahala tuk no get ground.”
Written by: News Author
BABAJIDE SANWO OLU Bola Tinubu Lagos government news LAGOS POLITICS
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026