By: Esther Ayoola
Say like dis UN Security Council go vote to address do mata of di middle east, on how dem go unblock di Strait of Hormuz.
Say nobody go use force, even for defense, but di aim na to find solution.
Dis vote go hapun few hours before Donald Trump 8:00 pm deadline for Iran to make deal or U.S go destroy im power plants and bridges.
Bahrain, wey U.S and other Gulf oil countries dey support, naim start dis tuk two weeks ago, so dis night e go hapun.