Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Israel don fire plenty air strike for Lebanon, dem talk say na di biggest one so far.
Dem target more than 100 Hezbollah place for 10 minutes.
Lebanon health ministry talk say at least 182 people don die and 890 na im wound.
For Beirut, pipo still dey find survivors from rubbles, while families dey mourn and pick wetin remain of dia life.
Written by: Ridwan Agbomeji
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026